Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Wale Turner
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omowaleola Turner
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sesan Crespin Clement
Producer
Lyrics
LET ME TALK SOME SHIT .
Odabi film when It started
Dem be no really de hear me like say everywhr de padded
But mo nipe I go reach there by force
Parce que avec la douleur vient la force
Dey move quick but I’m quicker
No be your mate even bi olubadan ba wo knicker
But my mama done warn me from karishika
Me sef I be OG O le beere lowo seeker
I be going thru the process of growth
Some people think say I don de do another parole
But for this industry you already know
Until you buy the ankara den you chop the semo
Cctv no fit see Wetin my God de see
Person wey de naija no fit talk as abroad de be
Dem say make I leave music make I do parol
Even ENIMONEY sef no fit leave BADDO
I realized no shortcut to success
At the same time no be everything be content
I no fit judge you ogbeni gbo seh
Just wait till the day they blow the trumpet
Anytime I’m stressed
I call on my Girls
We Stay up & flex
E jeka f’oro èfe le ka soro gidi
Omo your jaw go drop
Ti nba ni mo fe bò just for a minute
Studio don see me finish mo ti korin pa
Omo asé who told you I wasn’t coming back
Mo lo make awon wrong moves kan but I
Learn from my mistakes moti gbon
& I always stay real to my hustle cos I
Be shining star a t’orun lo ti ko
These ni**as talking to me like we on the same weight
No we not, Lion & dog no de the same cage
But we all de the same field de gameplay
S/O si olamide BADDO tó pave way
Me wey be say I de see all of Una tweet
To me all of dem Na sh*t
Omo Na freedom of speech
I just want to achieve
I’m tryna make my cheese
Koma ni Tori property lo shey pa chief
Written by: Omowaleola Turner