Music Video

PsychoYP feat. ODUMODUBLVCK - SETTLE US! (Visualizer)
Watch PsychoYP feat. ODUMODUBLVCK - SETTLE US! (Visualizer) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
PsychoYP
PsychoYP
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nicholas Ihua- Maduenyi
Nicholas Ihua- Maduenyi
Songwriter
Tochukwu Ojogwu
Tochukwu Ojogwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Thrill Max
Thrill Max
Producer
Psalmist
Psalmist
Producer
Jaylon
Jaylon
Producer

Lyrics

[Intro]
Omo, settle
Omo, settle us, omo settle, omo
Omo, you must to settle us
Omo, settle us, omo, settle
[Verse 1]
Omo, me I wan vibe this life
I don’t want to stress
I just want to vibe this life
I don’t wanna confess
Omo, me I wan vibe this life o
I don’t want to stress
Omo, me I just want to vibe
I just want to (Aiyah)
As I enter club, I go left
I look right, I no know sef
I just vibe, come vex
I no know wetin wan do me, ah
As I enter club, I don vex
I look left, I look left
I don shayo, I don ex
I don, ah
[PreChorus]
Dem dey say, YP, omo, settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say, YP, omo, settle us
YP, omo, settle us
They dey say, YP, omo, settle us
Omo, you must to settle us
They dey say, YP, omo, settle us
YP, oya, settle us
[Chorus]
Oya, settle us
You must to settle us
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10 bey you go settle us
But, you must to settle us
Settle us
[Refrain]
You must to trabaye
Gbe mi trabaye
Omo, you must to trabaye
Gbe mi trabaye
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10 bey you go settle us
But, you must to settle us
Settle us (Na, na my)
[Verse 2]
Na my I.P, na my intellectual
Na my property, I dey give them
Hey God
Oya YP, you go do free?
Dem no wan pay, demma mental
They no show love
I dey waka with my **** on the road (Oh)
Before you go try stop them
You go check well, make you no dey jonze (Jo)
Moe Musa tell me say
My parole, e dey be like e be gold (Gold)
So, when I send invoice
They must to pay my own (10 bey)
Settle us
They must to settle me (2k)
Before I settle them
YP, they must to settle you (Tell them)
Before you settle them
[PreChorus]
Dem dey say, YP, omo, settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say, YP, omo, settle us
YP, omo, settle us
They dey say, YP, omo, settle us
Omo, you must to settle us
They dey say, YP, omo, settle us
YP, oya, settle us
[Chorus]
Oya, settle us
You must to settle us
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10 bey you go settle us
But, you must to settle us
Settle us
[Refrain]
You must to trabaye
Gbe mi trabaye
Omo, you must to trabaye
Gbe mi trabaye
Na 2k you go settle us (Trabaye)
4k you go settle us (Trabaye)
10 bey you go settle us (Omo you must to trabaye)
But, you must to settle us (Gbe mi trabaye)
Settle us
[Outro]
Tell them, to settle you
In dolls oh
They must settle us
Written by: Nicholas Ihua- Maduenyi, Tochukwu Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out