Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Logos olori
Logos olori
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Logos olori
Logos olori
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
4tune beats
4tune beats
Producer
Magicsticks
Magicsticks
Producer

Lyrics

(Free)
(It's The Beat Monster)
(Tune into to the king of songs and blues)
I felt it in my liver
The thing touch my ginger
And all the pains I felt, some nights, I shiver (some nights, I shiver)
Ayy-ayy (yeah, yeah)
Olori, one man gorilla
The thing pain their mental
Dem wan know wetin I chop wey I no catch fever (wey I no catch fever)
Mm-mm, yeah-yeah, ayy-ayy
Off the whole light
Me, I don dey hustle all my whole life
No be who begin na hin go win the matter later
So, I set my device
Say, I go see you later
No go tey, my brother, stay wise (stay wise, stay wise, stay wise)
Love don bring the best for me
Oh, His blessing's over me
Wavy feeling, ecstacy
Jah-Jah cover, cover me
Dem send Domila to carry me
Unavail', dem no see me
Charge in positivity
Feeling like I'm in the team
The thing touch my ginger
And all the pains I felt, some nights, I shiver (some nights, I shiver)
Ayy-ayy (yeah, yeah)
Olori, one man gorilla
The thing pain their mental
Dem wan know wetin I chop wey I no catch fever (wey I no catch fever)
Mm-mm, yeah-yeah, ayy-ayy
Everything I do, omo, na monetize
Trafficate the bag, and we get the money
You can feel the energy, feeling hundy
The way I murder beat, like Kelly body
Every other win, I'm gonna sacrifice
Every other deal, mhen I'm pushing nothing
You go feel the energy, feeling hundy
The way I murder beat, like Kelly body
Off the whole light
Me, I don dey hustle all my whole life
No be who begin na hin go win the matter later
So, I set my device
Say, I go see you later
No go tey, my brother, stay wise (stay wise, stay wise, stay wise)
Written by: Logos olori
instagramSharePathic_arrow_out