Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dahvi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Frank
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Z3NA
Producer
Lyrics
Opinion
Dahvileon
I notice people
Wan kpai for my mata
I just Dey live
My life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion opinion opinion
Now why you think
You got an opinion?
Opinion opinion opinion
Dey for ya lane my brother man
Nothing concern you
If I wan smoke my Canada
Reach gwagwalada
Or if I carry ashana
Na my cross make I carry
Mind your business no Dey check me
Only money wey concern me
I Dey fuck up yes I gree
Me no get time
To shalaye (shalaye)
Just wan parte (parte)
Drink my beer
In peace with Turkey
Gbemi trabaye oo
Just want to jaiye (jaiye)
Kilo gbade o (gbade)
Call Anita and shade
Me I just want to trabaye
I notice people
Wan kpai for my mata
I just Dey live
My life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion opinion opinion
Why you think you got an opinion
Opinion opinion opinion
He no too fine like that
I no even like him music like that
He for try to sound
More like Wizzy or that
New boy wey don jazzy give contract
Leave that guy
I try to advice am he no reply
The number I get sef e no gree dial
See am with one babe
For that wimpy side
But
Me no get time
To shalaye (shalaye)
Just wan parte (parte)
Drink my bear
In peace with Turkey
Gbemi trabaye oo
Just want to jaiye (jaiye)
Kilo gbade o (gbade)
Call Anita and shade
Me I just want to trabaye
Strum that guitar right now
Written by: Desmond Frank