Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Idahams
Idahams
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idawarifagha Ismael Hart
Idawarifagha Ismael Hart
Songwriter
AGBEDO EBUBE VICTOR
AGBEDO EBUBE VICTOR
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yussy Beats
Yussy Beats
Producer
STG
STG
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
If Dem no call you make you no go
Oya dey play
I carry my hustle me I Dey on low
On a low
[Verse 2]
Dem say too much money na vanity
Omo I need that vanity for a longer prosperity oh no
[Verse 3]
No be today Wey my eye don see something
Telling me who Dey for me
Who come be the real person
Day after day I no fit like no body thing
I just wan Dey high frequency
Make dem no come knack me shenkin
[Chorus]
(No body fit collect) My head o, my head o
(My life is not for rent) My head o, my head o eh
(Dem no fit koba) My head o, my head o eh
(Dem no fit come dey jonse o) My head o, my head o eh
[Refrain]
(I Dey celebrate) Gyrate o, gyrate o
(That's why I dey celebrate) Gyrate o, gyrate o
(I Dey jaiya oo) Gyrate o, gyrate o
Gyrate o, gyrate o eh
[Verse 4]
Omo no gree for any body, no gree for anybody
Cos the street is not funny my guy
Me I go do what I go do, if I go like to fight konfu my eye Dey Chook
[Verse 5]
Omo na one life o
I just wan live life o
No worry no body o
I just wan chop life oh, nobody I nobody oh
[PreChorus]
No be today Wey my eye don see something
Telling me who Dey for me
Who come be the real person
Day after day I no fit like no body thing
I just wan Dey high frequency
Make dem no come knack me shenkin
[Chorus]
(No body fit collect) My head o, my head o
(My life is not for rent) My head o, my head o eh
(Dem no fit koba) My head o, my head o eh
(Dem no fit come dey jonse o) My head o, my head o eh
[Refrain]
(I Dey celebrate) Gyrate o, gyrate o
(That's why I dey celebrate) Gyrate o, gyrate o
(I Dey jaiya oo) Gyrate o, gyrate o
Gyrate o, gyrate o eh
Written by: AGBEDO EBUBE VICTOR, Idawarifagha Ismael Hart
instagramSharePathic_arrow_out