Top Songs By Idahams
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Idahams
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idawarifagha Ishmael Hart
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Yussy Beats
Producer
Lyrics
[Intro]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
Hit Boi, Idahams
[Verse 1]
I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi oh
She getti bobo, but I be bestie (I be bestie)
She sabi thing, if the girly hold you, you go testify
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Bridge]
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee
[Verse 2]
See body, na Coca Cola shape she carry
The girly fit to killy somebody
Baby, abegi make you put it on me
Anointing

[Verse 3]
The banny too set, but she like wash
Ai, make me want to dey rush
Baby sweet me like tiger nut (Baby sweet me like tiger nut)
The banny too set, but she like wash
Ah ha, make me want to dey rush
Baby sweet me like tiger nut
Oh uh, oh-oh uh
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Outro]
Hit Boi, Idahams again oh
Written by: Idawarifagha Ishmael Hart