Top Songs By EEZZ
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
EEZZ
Performer
Hitsound
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ossai Israel Nwachinemere
Songwriter
Lyrics
Aggressive aggressive!
Y'all know it's another banger from Hitsound producer!
Brrr!
It's EEZZ!
Enjoy
Champion don land! (fresh out)
Who be that boardman? (fall out sharp!)
Baba understand
Dog fit bite Akwa Ibom man (woof! woof!)
I dey lap with the pack
And they came in a van
Carry 10 for back (men dey my back)
Zinedine Zidane!
Champion don land! (fresh out)
Who be that boardman? (fall out sharp!)
Baba understand
Dog fit bite Akwa Ibom man (woof! woof!)
I dey lap with the pack
And they came in a van
Carry 10 for back (men dey my back)
Zinedine Zidane!
I dey para for you, you dey talk
You dey crase, you dey mad!
E be like you dey gbogbo cigar
If I lap with the ****, wey dey with the Luger
I swear if we jam, we go dagbo the guy!
Shey dem come our side, come dey yarn opata
You dey mad, if you think say we no go reply!
Una dey whine?
Una see say I dey para
E dey body, no go deny
Ontop like we sokoto, e dey for shokoto
I swear na okoto una dey yarn
Shey dem say we no good
Now them say we no bad
Una think say we come here to come gallivant
That your matter na dead, if e no be for bread
So my n---a abeg, you go like use your head
If I knack you for head, e go be like reset
If I knack you for leg, I go collect the red
I go corner the ref, I go swallow the card
Then I go back again, and I dagbo the lad
All of una dey mad, if you think say na play I dey play
All of una your dad!
As we lap with Arsenal
All of them dey know say them be goners
I tell you before, all my men we be ballers
We dey ball like 3 Dybalas!
Champion don land! (fresh out)
Who be that boardman? (fall out sharp!)
Baba understand
Dog fit bite akwa Ibom man (woof! woof!)
I dey lap with the pack
And they came in a van
Carry 10 for back (men dey my back)
Zinedine Zidane!
Champion don land! (fresh out)
Who be that boardman? (fall out sharp!)
Baba understand
Dog fit bite akwa Ibom man (woof! woof!)
I dey lap with the pack
And they came in a van
Carry 10 for back (men dey my back)
Zinedine Zidane!
Zinedine Zidane!
Zinedine Zidane!
Zinedine Zidane!
Carry 10 for back!
Zinedine Zidane!
Zinedine Zidane!
Written by: Ossai Israel Nwachinemere