Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dutch IRL
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ediomobong Abia
Composer
Orji Nnaemeka Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
godofcruise
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Sey no be one drop water, dey for ocean
The same water fit carry you go dan
Seh you no go understand
Say I'm yearnin' with emotions
You no fit rub calamine with lotion
Ordinary (Water, water, water)
For my eye
Trek wey i (Waka, waka, waka)
Day and night o
Many fallen soldier
No get any purple heart
"You no get any work"
Na e spoil-i person heart
[PreChorus]
But something don as get as be
E don hot pass hundred degrees
Water boil e no hot my skin
Your scissors no go cut my jean
I see God last night for dream
We share bed since small pikin
i talk 1, God e dey nack 14
[Chorus]
Picalo, pica-lo-lo
I was down bad, wasn't in order
Fucked up, mentally loading zaza
Why?
One stick for each suffer (Suffer)
[Chorus]
Picalo, pica-lo-lo
I was down bad, wasn't in order
Fucked up, mentally loadin zaza
Why?
One stick for each suffer (Suffer)
Picalo, pica-lo-lo
[Verse 2]
Sey no be one drop water, dey for ocean
The same water fit carry you go dan
Seh you no go understand
Say I'm yearnin with emotions
You no fit rub calamine with lotion
Ordinary (Water, water, water)
For my eye
Trek wey, I (Waka, waka, waka)
Day and night o
Many fallen soldier
No get any purple heart
"No get any work"
Na e spoil-i person heart
Written by: Ediomobong Abia, Orji Nnaemeka Emmanuel