Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Darozi
Darozi
Producer

Lyrics

Iron
I was like 5 I was young when I learned
That my old man kicked the bucket.
Too many pains that I feel
Through the years and days
Yeah Its hard to forget
But I’m chasing my dreams I no seize
Very soon I go blow like a trumpet
Enemies them Dey reason my peace
Then wan fuck up me steez
So me off them
Dem want to judge my case
Dem want to slap my face
They want to take my chain
Cut my jeans and tear my shirt
So me I use my brain
Use my sense and try defend
Score my goal and try finesse
Me and you are not the same
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
She tell me baby
I want to born your pikin
Yansh too bogus
I loose my thinking
Me Spartacus
I chop like tacos
Sweet like Jollof
We watching Netflix
She kon dey suck my penis
Touch my blockus
I don dey release
She drink my yogurt
I kon dey remit
I give am bonus
drip like aquaman
That’s why dem wan try dropa man
Men on ground we ready for Casala
Boys wey dey tie the bandana
You go confirm am
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
No make us go house sit down
reason your matter
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out