Lyrics

[Intro]
Story done change, omo na new chapter
B12, now we move faster
Uhn uhnn, yeah
Gbe owo dele, k'owo wa dada
[Verse 1]
I've been dreaming of the time wey I go shine
So, me I carry on
Koni sumi, ko le remi
Ase lo ma give up
If dem dey like make dem dey hate me
All I want a muller
And I take my spark and puff
Go straight to Babylon
[PreChorus]
Owo bantia ti o ki n'gba olude
Now I'm chilling with my better days
Anything want, my baby buy
E sa tiribi tab ba de ooo
247 on the road
I know God dey for me, I'm not alone, yeah
And I'm living my best my life
[Chorus]
Buga won o, buga (Se ni buga)
Living life, la vida (La vida)
No room for Fugal
Gbomo meji, mi o de mind
[Chorus]
Buga won o, buga (Se ni buga)
Living life, la vida (La vida)
No room for Fugal
Make nobody stress my life
[Verse 2]
Story done change omo na new chapter
B12, now we move faster
Gbe owo dele, k'owo wa dada
Mi Casa you Su casa
[Verse 3]
99 problem, but you see, money no fit dey among ohh
And I'm covered by God ohh
Angeli sa lo nso mi ooo, ee
Currency na my franca lingua
Santorini pelu mamacita
Jaye mi ti Kim Kardashian
Totori me, make you gimme ginger, ahh
Buga oo, buga
Them no need more Lugaurd
Dangbana dey for here
Them sabi my matter
[PreChorus]
Owo bantia ti o ki ngba olude
Now I'm chilling with my better days
Anything want, my baby buy
E sa tiribi tab ba de ooo
247 on the road
I know God dey for me, I'm not alone yea
And I'm living my best my life
[Chorus]
Buga won o, buga (Ma buga ni oo)
Living life, la vida (La vida ni oo)
No room for Fugal
Gbomo meji, mi o de mind (Mind)
[Chorus]
Buga won o, buga (Buga aa)
Living life, la vida
No room for Fugal (Fuga aa)
Make nobody stress my life
[Outro]
Buga won o, buga (Buga)
Living life, la vida (La vida)
No room for Fugal
Gbomo meji, mi o de mind
[Chorus]
Buga won o, buga (Se ni buga won)
Living life, la vida (La vida ni o)
No room for Fugal
Make nobody stress my life
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Oluwatobiloba Abraham
instagramSharePathic_arrow_out