Credits
PERFORMING ARTISTS
Syemca
Performer
COMPOSITION & LYRICS
CHUKWUEMEKA CHIKE - EZEKPEAZU
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Veecii
Producer
MagiCool
Mixing Engineer
Lyrics
Some are dem sey man no reach dem bigger than
But you no care what dem say
Fi like dem degrade me your still adamant
Never care about what dem say
Believe youʼre the one for me, yeah
They wanna spoil you mindset
Take you away from me oh
But na you be all wey I get
I donʼt wanna leave your side, yeah-yeah
I no wan leave your side
Baby we go be alright, yeah
Baby we go be
I donʼt wanna leave your side, yeah ah-ah
I donʼt wanna leave your side
Baby we go be alright, yeah
Baby we go be alright me say
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh-eh-eh-eh
Yeah me tell her sey
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Yeah me tell her sey
One day, one day, one day
One day, one day, one day
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Is your type me no fit to replace
Omalicha baby, your my one and only
Never I give another girl face
You dey my mindset every night and day
Never make you jealous yeh
Me never make you fed up iye
Baby you fit brace up yeh
Cos you and in a forever thing no breakup
I donʼt wanna leave your side, yeah
I no wan leave your side
Baby we go be alright, yeah
Baby we go be
Say, I donʼt wanna leave your side, yeah
I donʼt wanna leave your side, yeah
Baby we go be alright, yeah
Baby we go be alright
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Yeah me tell her sey
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
One day, one day
Written by: CHUKWUEMEKA CHIKE - EZEKPEAZU