Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
larrylanes
larrylanes
Producer

Lyrics

[Intro]
E-e-enter
Jah can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
[Verse 1]
For studio where we dey when I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things, we share same dreams
You go follow smoke cigar when I switch Benson
[Verse 2]
Ayaya, Baba gbọ adura mi o, 2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Ọmọ ologo ọmọ o walẹ
Ahhn ṣe ko pọ kẹ
Ọmọ ti o gbẹbẹ
[Verse 3]
Wọn lọ n ṣọtẹ but I don' warn them
Ah o ya fuck them
I don't really send them (Send them)
Loju wọn Imole di legend
[PreChorus]
Ajẹpako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty style
[Chorus]
Ah my brother my friend will this be the end?
What is the essence for the hustle for the life?
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears, aje
[Bridge]
Elijah can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma ba wi, tani ma ba wi, tani ma ba sọ?
Elijah can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma ba wi, tani ma ba wi, tani ma ba sọ?
[Verse 4]
We both do Yahoo, we no get pay
Living like asun, pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday, taking pain away
[Verse 5]
Ahh, when I born one and you born one
And I lost one and you tell me it's fine
Brother no time and I make one
And you dey there when I born another one
[PreChorus]
Ajẹpako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles
[Chorus]
Ah, my brother my friend will this be the end?
What is the essence for the hustle for the life?
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears, aje
[Refrain]
Elijah can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma ba wi, tani ma ba wi, tani ma ba sọ?
Elijah can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma ba wi, tani ma ba wi, tani ma ba sọ?
[Outro]
Mohbad
Mohbad
Mohbad
Mohbad...
Written by: Adeyemi Abraham, Akinbiyi Ahmed Abiola
instagramSharePathic_arrow_out