Top Songs By Josh2funny
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Josh2funny
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Josh Alfred
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
SHIFUPRO
Producer
Lyrics
For the party again o
We don dey pull up for the party again o
Josh
them never hear
Dem go hear
I cover my face like masquerade
Cos all they want to see is escapades
They no wan admit my accolade
Actually
This people don’t act ruley
Your real father fit no even be your real father
Pick you up beat you up pinyata
Big stepper
Nobody go fit stop am
I give you music gimme money
Real barter
For the party again o
Eye don dey dirty again o
Money don dey plenty again o
This thing no be small something again o
Ewo
For the party again o
We don dey pull up for the party again o
If my people gather we go party again o
If I no get raba baba watin I gain o
Watin I gain
For the party again o
We don dey pull up for the party again o
If my people gather we go party again o
If I no get raba baba watin I gain o
Watin I gain o
(Ha Josh2funny wan join artiste, he wan dey sing like artiste,
Oga drop that mic comot for there)
I like the way my life dey go now
Steady all the blessings no dey slow down
I like the way my life dey go now
blessings just dey plenty be like plural
They be wondering why I’m out here living life
Grateful for the wins and pushing like it’s not enough
Pasadena felt my presence Los Angeles
Millions in my social media evangelism
For the party again o
Eye don dey dirty again o
Money don dey plenty again o
This thing no be small something again o
Ewo
For the party again o
We don dey pull up for the party again o
If my people gather we go party again o
If I no get raba baba watin I gain o
For the party again o
We don dey pull up for the party again o
If my people gather we go party again o
If I no get raba baba watin I gain o
We go party again o
For the party again o
party again o yea yea
The party again o
Written by: Josh Alfred