Top Songs By Kelvyn Boy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Brown
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GhettoBoy
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Man see many things wey I no fit come say
Life show me pepper but I no fit complain
I dey on my feet I dey grind all day
I dey on my knees and I pray all day
See me now long time edon tey
Mandem cool when the matter turn red
I dey for the street I dey find my way
Oh yeah
[PreChorus]
La Vida Loca
Living the life
Sika yɛ mogya
Sika yɛ mogya
La Vida Loca
Living the life
Sika yɛ mogya
Sika yɛ mogya
[Chorus]
On my way I don't know where I dey go
On my way I don't know, money way I follow
On my way I don't know where I dey go
On my way (Money way I follow)
[Verse 2]
Where you dey for my life?
Where you dey where you dey when I dey cry?
Where you dey when I dey strive?
Where you dey when ECG no shine no light?
Where you dey when I dey fight?
I swear if eno be God I go die
But I no go kpai
[PreChorus]
La Vida Loca
Living the life
Sika yɛ mogya
Sika yɛ mogya
La Vida Loca
Living the life
Sika yɛ mogya
Sika yɛ mogya
[Chorus]
On my way I don't know where I dey go
On my way I don't know, money way I follow
On my way I don't know where I dey go
On my way (Money way I follow)
[Verse 3]
Man see many things wey I no fit come say
Life show me pepper but I no fit complain
I dey on my feet I dey grind all day
I dey on my knees and I pray all day
See me now long time edon teey
Mandem cool when the matter turn red
I dey for the street I dey find my way
Oh yeah
[Chorus]
La Vida Loca (On my way I don’t know)
Living the life (Where I dey go)
Sika yɛ mogya (On my way I don't know)
Sika yɛ mogya (Money way I follow)
La Vida Loca (On my way I don’t know)
Living the life (Where I dey go)
Sika yɛ mogya (On my way)
Sika yɛ mogya (Money way I follow)
[Outro]
Money way I follow
Money way I follow
Written by: Kelvin Brown