Top Songs By Kelvyn Boy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Brown
Composer
Dennis Nana Dwamena
Composer
Lyrics
[Intro]
Anything na
Oh Lord have mercy
Another, another
Sugar daddy
Let's go
[Verse 1]
She said, "no body dey I know hmm"
So far away I go for your love oo
Imma, give you the sweet love
Why do you love me so?
She said, "oh baby I don't know hmm"
[Chorus]
Now she said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
Now she said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
[Verse 2]
She walk upon di street
And sell upon di street she dey do am for love
Mi ah hustling and freestyle pon di street
I dey do am for love for love
Another
Ei panadol for your head
If you dey sick baby I go be your nurse
Baby, you be my sweet chocolate
If you no dey high man no fi bed
Kpokpo ti kpo kpo kpo
No be movie, no be Idi Koko yeah
Kpokpo ti kpo kpo kpo ou ou ou ou yeah
[Chorus]
She said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
Now she said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
Anything na anything
[Verse 3]
Ɔse mea na ɔpɛ mea ara na ɔpɛ me
Come rain come shine any weather mea na ɔpɛ oh no
As you dey see me so see me so oh
I'll give anything I'll do everything
Yɛse meyɛ Casanova baby
Wonti na wonti na maasesa maasesa baby
Yɛse meyɛ Casanova baby
Wonti na wonti na maasesa maasesa
Ask me anything baby
[Chorus]
Now she said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
Now she said "anything na"
Wey I say she go dey do am
She said anything na anything
Anything na anything
[Outro]
She said anything na- yeah
Say she go dey do am
Another yeah
Anything na
Baby give me everything yeah
Written by: Dennis Nana Dwamena, Kelvin Brown