Top Songs By Victor AD
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Victor Adere
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Victor Adere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beat Vampire
Producer
Lyrics
[Intro]
Craze!
[Verse 1]
Gun for my head and I still dey speak my mind oh
Some of my men don rest, but I still dey grind oh, ayi
E get the things I dey find and I no go give up, ayi
I believe the process and I no go switch up
Them tell me say, "E fit no be the way I want am to be"
Them fit no see the things I want dem to see
But I feel the way I want to feel
I manifest the things that I want to see, yeah
We go go oh
We don plan am before oh
And we no go stop till we go oh
Until we go, oh-oh
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I still dey give thanks to God oh
I give thanks to God oh
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I still dey give thanks to God oh
I give thanks to God oh, ayi
[Verse 2]
I know a guy from afar
I know some guys wey no fit do afar
I know a guy wey fit kill from afar
I know some guys wey fit go 10 miles
Just to celebrate me
And I appreciate it
Dem accommodating
Do it on a daily
I focus on the love as I'm elevating
I know say e go plumb, so forget the hating
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I still dey give thanks to God oh
I give thanks to God oh
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I still dey give thanks to God oh
I give thanks to God oh-oh
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I still dey give thanks to God oh
I give thanks to God oh
[Chorus]
Join me celebrate
When e be or e no be
I give thanks to God oh
I give thanks to God oh
[Outro]
Celebrate me my brother
I celebrate you my sister
And we go celebrate each other
Celebrate each other
Written by: Victor Adere