Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Moses Mathew Okanlawon
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Boiz don dey para oh oh
Para oh
Boiz don dey para oh
[Verse 1]
Since I was born na e go better we dey hear
Although we've been yelling but our government no dey care
Many people day for street with their pali ko si iṣẹ
And we no fit carry kala we no go fit to fo fence
[PreChorus]
Na why dem boiz day para like ah choco
Ikorodu mopol, awọn ọmọ lotto, ṣo mọ
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo awọn ọmọ ologo, ṣo mọ
IP vanished I dey Colorado
Me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ
Is either you go hard or you go home mami wa loko
I came from ghetto, ṣo mọ
Ṣo mọ, ọ ọ, yeh yeh
[Chorus]
That is only way
That is only way we survive
That is only way, eh
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
[Verse 2]
E be thing wey everybody don talk about
But there is no change so we can't stop
Our government been acting like ah crocodile
If you see your daily bread brother thank God
There is no time to dey watch but the dream is Richard milli
With my six figure kọmọpẹ gba milli
Gentle man to the core ko gbagidi
With my feelings if they lock the door emi ma gba ceiling, say you feel me
Course I dont wanna go back to the broke days I'm on a fast lane
Edumare gbe mi leke pass all my task gate
I pray for steady cashing out to all the HK
Because that is only way we sustain, ṣe you know o
[PreChorus]
Na why dem boiz day para like ah choco
Ikorodu mopol, awọn ọmọ lotto, ṣo mọ
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo awọn ọmọ ologo, ṣo mọ
IP vanished I dey Colorado
Me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ
Is either you go hard or you go home mami wa loko
I came from ghetto, ṣo mọ
Ṣo mọ, ọ ọ, yeh yeh
[Chorus]
That is only way
That is only way we survive
That is only way, eh
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
[Outro]
Boiz don dey para oh oh
Para oh
Boiz don dey para oh
Written by: Moses Mathew Okanlawon, Moses Matthew