Top Songs By Kholi
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kholi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemeka Okolie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mbimba Moses
Producer
Lyrics
Maybe I’m fool 4 love
True true
Abi you use juju
Make una leave me make I catch my cruise
Cos Loving be like April fool
I Thought that I’ll d
marry her
Maria
Pictured her
holding my hand by the altar
Amara and Gloria
Be like dem target my heart with Laser
I been think say
We go dey dance
But you prefer to dance with Roda
My career she carry am
She told me rest your head on my shoulders
Evidence dey
On another day
I no need to shalaye
It’s a game and two can play
But I don fall in love again
Ah mogbe see Kele
I don’t care if I’m hurt again
February 14th
Valentine again
Me and you sipping champagne
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you
Like you let the man go
Oh ah
baby lemme know
But everything Nice like Alakpomeji o
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you
Like you let the man go
Oh ah
baby lemme know
But everything Nice like Alakpomeji o
1402 and I still love you
Make we link up
For room 302
And I don’t care
if you’re older too
Orekelewa make my
Dream come true
I go do well
if you go give me chance
Take you on a romantic dance
Book you flight
Make you dey go Jand
Once the money just land
Girl you go balance well
Can’t wait to see you on Brazilian hair
My Liberian girl
For now you can pull up with your packing jell
marry her
Maria
Pictured her
holding my hand by the altar
Amara and Gloria
Be like dem target my heart with Laser
I been think say
We go dey dance
But you prefer to dance with Roda
My career she carry am
She told me rest your head on my shoulders
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you
Like you let the man go
Oh ah
baby lemme know
But everything Nice like Alakpomeji o
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you
Like you let the man go
Oh ah
baby lemme know
But everything Nice like Alakpomeji o
Melanie Melanie
My body need you like a vitamin
Melanie Melanie
My body need you like a vitamin c
Melanie Melanie
My body need you like a vitamin
Melanie Melanie
My body need you like a vitamin
Written by: Chukwuemeka Okolie