Top Songs By Kholi
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kholi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kholi
Songwriter
Flux Factory
Songwriter
Lyrics
Hadiza Lyrics
oh no, Mayorkun baby
flux factory, Gospelondebeatz
chant
kholi pon di banger
verse 1
you dey for me when money no dey
me i no go fit to use you play
no be today my girl e don tey
wey you don dey show me love
you’re a blessing from above
hook
i make you vex i know
baby I’m sorry
dem fit to hate i know,
but kilo kan mi
i make you cry i know
baby no worry
ti owo bati wo le wa
na you go chop all my money
chorus
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go drive Bugatti
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go born Ifeanyi
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo, alomo
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo
verse 2
i no dey tire no dey tire no dey tire
to dey see you
i go give you raba give you raba give you raba
if na to kiss you
but i would travel the world just to say I’m sorry
don’t you worry, girl jump on daddy
hook
sometimes i cheat i know
baby I’m sorry
sometimes i talk too much
baby na kpoli
na your matter naim full my brain
jekin henessy
girl i don dey high o high o high o high o
something like kpoli ah
chorus
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go buy Ferrari
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go born Ifeanyi
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo, alomo
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo
verse 3
dem fit to try but dem no fit stop us
hot amala but them no fit chop us
you be plus and them be the minus
dem wan divide but them multiply us baby
me i fit die for your matter
baby you carry fire, omalicha nwa baby oh
sometimes i cheat i know
baby I’m sorry
sometimes i talk too much
baby na kpoli
na your matter naim full my brain
jekin henessy
girl i don dey high o high o high o high o
something like kpoli ah
chorus
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go drive Bugatti
oh hadiza baby
them say we no go marry
them say we no go faaji
we no go born Ifeanyi
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo, alomo
shokolo shokolo baby shokolo
i go treat you like omomo
you dey high me like alomo
Written by: Flux Factory, Kholi