Lyrics

[Verse 1]
Oh my God
Now me say I know, I know
You do me bad and you know, you know
Woah woah woah woah
Nisuo oh, for my pillow
Tears wey soak my pillow
Oh woah woah woah woah
[Chorus]
Oh wetin I do you, I do you?
Wey you leave me go for Atongo
Wey you leave me go for ah
Yeah yeah
Wetin you do me e no fine
By 6:00am
Me te m’aboboa ano meretwa alomo
Me te m’aboboa ano meretwa ah
Yeah yeah
[Refrain]
Ole oleku
Tell me what I no fit do for you
Ɔdɔ ɔdɔ yɛwu
Me and you like 1 and 2
Mr. Gbee Naabu
Shey you see say man daamu?
So you dey chase my boo?
Make sure say you know Kung-fu
[Verse 2]
Ɔdɔ yɛwu e
Ɔdɔ yɛwu e, pelempe
Ɔdɔ yɛwu e, pelempe
I dey my dey since Tuesday
I dey my dey since Tuesday
Shelempele
Where you dey?
I go mad, gunshot inn'a the air
I go mad, gunshot inn'a the air for
That man wey take you away
[Chorus]
Oh wetin I do you, I do you?
Wey you leave me go for Atongo
Wey you leave me go for ah
Yeah yeah
Wetin you do me e no fine
By 6:00am
Me te m’aboboa ano meretwa alomo
Me te m’aboboa ano meretwa ah
Yeah yeah
[Refrain]
Ole oleku
Tell me what I no fit do for you
Ɔdɔ ɔdɔ yɛwu
Me and you like 1 and 2
Mr. Gbee Naabu
Shey you see say man daamu?
So you dey chase my boo?
Make sure say you know Kung-fu
Written by: Evans Kwasi Boateng
instagramSharePathic_arrow_out