Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sefa
Sefa
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sefadzi Amesu
Sefadzi Amesu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Breezy
DJ Breezy
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Bad gyal rocking designer
Bottega Venetta
Way I move, my body on faya
Buss a whine fi di center
Say I dey give dem gbedu like santa
And e dey sweet passi fanta
He tell me say he no want wahala
To my waist he surrender
[Chorus]
Eyy eyy eyy
So so enjoyment ooo
So so enjoyment
Put am for my waist oo eyy
Eyy eyy eyy
So so enjoyment ooo
So so enjoyment
Put am for my waist oo eyy
[Verse 2]
Me I wan be free
Make I dey make I count money
You no get you go catch konji
Every day dollars signs I see
Me I wan be free
Every day dollar signs I see
You no get no dey talk to me
Soft life dah bi what I seek
As you dey make my body go low
Ɔdɔ bra ma yɛnto adonko
As you dey make my body go low
Ɔdɔ bra ma yɛnto adonko
[Chorus]
Eyy eyy eyy
So so enjoyment ooo
So so enjoyment
Put am for my waist oo eyy
Eyy eyy eyy
So so enjoyment ooo
So so enjoyment
Put am for my waist oo eyy
[Bridge]
As you dey make my body go low
Ɔdɔ bra ma yɛnto adonko
As you dey make my body go low
Ɔdɔ bra ma yɛnto adonko
Written by: Sefadzi Amesu
instagramSharePathic_arrow_out