Lyrics

[Intro]
Kasar pon this one oh oh oh
[Verse 1]
So I no go love again
I don give up on love
I no go talk again
Dey don serve me breakfast oh
I no go love again
I don give up on love
I no go talk again
Dey don serve me breakfast oh
[Chorus]
Linda you dey follow alhaji go
E be so Caro chop my money go follow oyibo
Linda you dey follow alhaji go
E be so Caro chop my money go follow oyibo
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
[Verse 2]
Baby baby don't forget
Oh girl I thought you were the best
But why you dey listen to your friends ee?
Nti ɔdɔyɛwu ee
Makoma mu hyehye me
Me da ɛnda oh baby
Or because I no get money
Ɔdɔyɛwu ee
Makoma mu hyehye me
Me da ɛnda oh baby
Or because I no get money
[Chorus]
Linda you dey follow alhaji go
E be so Caro chop my money go follow oyibo
Linda you dey follow alhaji go
E be so Caro chop my money go follow oyibo
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
Oyibo ooo (Oyibo pepper)
[Outro]
Oh Linda
Follow alhaji follow alhaji follow alhaji (Follow alhaji follow alhaji follow alhaji)
Written by: Samuel Adjasoo
instagramSharePathic_arrow_out