Top Songs By Shatta Wale
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shatta Wale
Songwriter
Ikechukwu Anthony Offiah t/as King Perryy
Songwriter
Abisagboola Oluseun John t/as Bankulli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Okechukwu Gabriel Gbenga t/as 4tunez
Producer
Lyrics
[Verse 1]
No other do like it Shatta and is all masa masa
Level wey I dey brother you no fi touch am, touch am
All white inna black Mercedes di gyal dem pon dah, pon dah
Mi kasa su kasa, kasa
Everything blast ah, blast ah
[Chorus]
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
[Verse 2]
Dom Pérignon we dey pop up, pop up
The lifestyle we dey live o no get fuck up, fuck up
All of my guys dem rich and milli we dey cash out, cash out
VVS flash out, flash out
Step inna de place and we just mash up, mash up
[Chorus]
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
[Verse 3]
Countin mount' ah big chune
Shatta movement is true oh my gosh
Life without no issue
Use money as a tissue clean my nyash
Everywhere we a up and large
Tonight we go jiogodo jiogodo
Everyday oh
[Chorus]
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
Written by: Abisagboola Oluseun John t/as Bankulli, Charles Nii Armah Mensah Jr t/as Shatta Wale, Ikechukwu Anthony Offiah t/as King Perryy