Lyrics

[Intro]
Yo PAQ
Dem no know seh my God big oo
Dey never know
[Verse 1]
I wan stand no sitting yeh
Give me my thing that you still keeping yeh
You no know seh Shatta Wale no be stingy yeh
But you dey do me make I do you bi you no kicking eh
Juwaid tell dem seh the money just come oo
We dey use air condition this time no fan oo
We for dey do am now charley no be go come oo
We know de trigger charley no be no soldier oo
My minamino priest Captan know am oo
You know how wi dey do am everytime full amour
See as we dey shine in ah twilight
I get dawgs no be K9 so whenever you wan join me, I tell you seh
[Chorus]
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
[Verse 2]
What adey talk all that be the fact oo
Heavyweight dem know seh me ano be cap oo
Don't make Shatta bore eno be fan oo
Paq you know seh me ano dey like fumble
Hey guyman you know we control
You know seh mi I miss Kumordzi I tell you
But we dey stand firm no macho
Cyborg Newtown okaiɔ ŋnToyota
Maŋtse kome pɛ Newtown total
Hey Rago kaaa worry wɔŋtwa amɛ totas
Shi kay priest of zion go global
Who lie to dem seh Shatta fall
[Chorus]
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
[Verse 3]
I wan stand no sitting yeh
Give me my thing that you still keeping yeh
You no know seh Shatta Wale no be stingy yeh
But you dey do me make I do you bi you no kicking eh
Juwaid tell dem seh the money just come oo
We dey use air condition this time no fan oo
We for dey do am now charley no be go come oo
We know de trigger charley no be no soldier oo
My minamino priest Captan know am oo
You know how wi dey do am everytime full amour
See as we dey shine in ah twilight
I get dawgs no be K9 so whenever you wan join me, I tell you seh
[Chorus]
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
Killa ji mi, ma nyɛ ma la
Ma nyɛ ma nɔ ma nyɛ ma fɔ ma nyɛ ma ba
Ekwashey lɛ falalala
The money come the money go the money dey
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out