Lyrics
…
Baby for the last time
Confess to me
No Dey waste e my time
Before I root out my gun and dagger
Shoot you before the reverend and father
She very sentimental
Talk about the feelings you go kolomental
If anybody want to form don dada
Me and person no go fit to wear my abada
Baby girl you're in love with your best friend
Shebi dem swear for you
Say make I no vex for you
Abi make I fight for you
Abi make I wait for you
But if this love is infected
What is the essence
Of my existence
I can't resist this
You put a grown man on attention
Abi na Gods plan
Was it love entirely
Na you be my heart desire
But then you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Girl tell me was it love entirely
Na you be my heart desire
But then you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Girl tell me was it love entirely
Na you be my heart desire
But then you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Girl tell me was it love entirely
Na you be my heart desire
But then you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Oya tell them make dem leave that thing
Your kele go still leave you
With your ripped out jeans
I know the girls wey Dey do that thing
Port harcourt e girls na dem Dey do that thing
Oya kukuruku
Cook that thing
Your lamba' wey Dey move mountain
Water wey Dey use hanky
E better make dem use 9 inch
Flog e you for *****
Baby girl out of all these girls wey I Dey follow go
Shey na you I no go follow go
All the nights wey I Dey with you for Morocco
Baby girl out of all these girls wey I Dey follow go
Shey na you I no go follow go
All the nights wey I Dey with you for Morocco
Girl Tell me was it love entirely
Na you be my heart desire
But dem you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Girl Tell me was it love entirely
Na you be my heart desire
But dem you set my soul on fire
Fire Fire Fire
Fire down
Sho my baby fire oh fire
Oh fire
Sho my baby fire down
Written by: Raymond Prince Austine