Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Hustine
Performer
Austine Prince Oparah
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Austine Prince Oparah
Songwriter
Lyrics
So many sexy ashantes wey come the party
All of there mind don dey
Oya Call on the man dem
Order the Martel
Where aza man come dey
Dorime with e Champagne Hustine is my name
Savings account Opay
My gbedu dey burst their brain
Follow me dance
I dey find were to knack opueh
6 figures for table
I wan render this party disable
How can you ask if I\'m able
Do you know why they call me Uncle Shegun
Na so I press 5K
She press 20k
I press 10k she press 12k
I no too talk
Na Lagos we dey
No carry am play
Maka yawa mogbe
Enter Motor we zoom zoom
20 kilometers zoom
Today yawa must dey
Something must sup when we enter the room
Enter Motor we zoom zoom zoom
100 kilometers zoom
Her leg e don dey shake
Your shawty say she is feeling the mood
Wahala don cause kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Watermelon don jam cassava
Wahala don burst kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Comot slippers
Comot handbag
Make I see through
Her matter no too cost
She no do jazz
Na wetin i fit chew
Oya after breakfast
Just take one drag
Make I feel you
She say she no fit prass
She active pass
Master shifu
Girl I dey like this your Company
Your body sharp
Composition dey shack belly
Colombi fast make I sample my Anthony
Mona lisa wey dey handle me carefully
The thing e be like it\'s the first time
If e no be God I for put am for the next side
The thing e be like it\'s the first time
If e no be God I for put am for the next side
Enter Motor we zoom zoom
20 kilometers zoom
Today yawa must dey
Something must sup when we enter the room
Enter Motor we zoom zoom zoom
100 kilometers zoom
Her leg e don dey shake
Your shawty say she is feeling the mood
Wahala don cause kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Watermelon don jam cassava
Wahala don burst kasala
Wahala don jam kasala
Wahala don jam kasala
Written by: Austine Prince Oparah