Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hustine
Hustine
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Davidson Ejimole
Davidson Ejimole
Songwriter
Austine Prince Oparah
Austine Prince Oparah
Songwriter

Lyrics

Mummy I don go lasgidi
No Dey call me cause my number is busy
I know that you call me your baby
But I can't loose dem go laugh us again
Tell daddy I'm not running kiti
Uncle anse no go borrow una Shi shi
And if he thinks I am stubborn
Make dem wait until I am bouncing again
Omo I Dey blow my parara
Make my wall of jerico fall
When I Pick like 5 million dolls
Chieftency title go fit me gan
Tell dem make dem blow my parara
Make my wall of jerico fall
If I no see food chop
Better are the days cause money go come
Omo na the money I Dey find
If you no get dem go put you aside
Shatta bundle money wey Dey shine
Na the kind thing I Dey pray make i find
Omo na the money I Dey find
If you no get dem go put you aside
Shatta bundle money wey Dey shine
Na the kind thing I Dey pray make i find
Depression I am fighting
Just squeeze money for my hand
If you like me
The pressure of surviving
Justice for the motherland
For the Vikings
Tailor if you cut my nika
I go find you
You can't run my jigga
I don't need to burn any ciga
I go write songs for the whole Africa
And You don't need to test my liver
Cause I might loose all my brain on Twitter
Somebody should call my shima
I Dey try choose but you no consider
All the 5 years wey I spend for school
I for just use the money buy azul
It is more better but I laugh at you
Cause you go cry if my mama catch you
Omo I Dey blow my parara
Make my wall of jerico fall
When I Pick like 5 million dolls
Chieftency title go fit me gan
Tell dem make dem blow my parara
Make my wall of jerico fall
If I no see food chop
Better are the days cause money go come
Omo na the money I Dey find
If you no get dem go put you aside
Shatta bundle money wey Dey shine
Na the kind thing I Dey pray make i find
Omo na the money I Dey find
If you no get dem go put you aside
Shatta bundle money wey Dey shine
Na the kind thing I Dey pray make i find
Written by: Austine Prince Oparah, Davidson Ejimole
instagramSharePathic_arrow_out