Top Songs By King Lekan
Credits
PERFORMING ARTISTS
King Lekan
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
King Lekan
Producer
Lyrics
Blessings, blessings, all I wanna do is take it up, way up
Mama say mama say
Make I no dey follow ppl quanta
Say na love and money wey dey conquer
Nobody fit stop your blessing on God
I dey pray, I dey pray
Make enemy No dey follow me chop
All I wanna do is to be on top
Hustle everyday, I’m never gon’ stop
I remember, for Mile 2, before America
Everyday na vibe and up NEPA
No money, Not even pure water
Wetin my eye don see, bad belle you still jealous me
No be me, na God dey run my tin
So oil dey my head, I no fit fear
All the things I been through
They just make me stronger
Make me go twice harder
I don learn my lesson
Time to get my blessing
My Hands up to the sky high
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky
Everything that I dey live through
Make me look into the mirror then say no weapon formed against you,
Go prosper Making moments we gon’ drink to, sing to
I get my way whenever I commit
I tell myself say I go die for this
No time for the nunfa
Try me we go give you thunder (More blessings)
Winning, winning getting money be my motivation
Bigger mansion for my mommy, she go know say we dey blow
Taking trips with my brothers
Getting rich with my brothers
Is on for life, no one can deny
Even in a loss, we bless up
All the things I been through
They just make me stronger
Make me go twice harder
I don learn my lesson
Time to get my blessing
My Hands up to the sky high
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky