Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
Producer

Lyrics

When I wake up in the morning
I thank Baba God
'Cause He always hold me down and He stop me from falling
And when I look back where I come from
Bi ekun ba pe, dale kan
Ayo n bo lowuro o
Heavy is the head that wears the crown
Only know today, don’t know tomorrow
So I go live my life and let you watch it
'Cause no be just today I don dey hustle
And nobody fit come and tell me nothing
I know that it’s for sure, I’m gonna make it
'Cause dem haters no fit bring me down
I go shine my shine, you go see me shine 'cause I dey my dey
And no hater go fit stop my grind
I go shine my shine, you go see me shine 'cause I dey my dey
Many many things wey I don see
Many many things wey I don hear
I know e go better for me, yeah
Hustle go pay whether you like it or not, eh
My money go pe, you no fit stop the blessing, eh
Omi ti a o mu, ko ni san k'oja eni, mo ni rara
Heavy is the head that wears the crown
Only know today, don’t know tomorrow
So I go live my life and let you watch it
'Cause no be just today I don dey hustle
And nobody fit come and tell me nothing
I know that it’s for sure I’m gonna make it
'Cause dem haters no fit bring me down
I go shine my shine, you go see me shine 'cause I dey my dey
And no haters go fit stop my grind
I go shine my shine, you go see me shine 'cause I dey my dey
Written by: OlalekanAjalaagbo t/as King Lekan
instagramSharePathic_arrow_out