Top Songs By King Lekan
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ayo Jay
Performer
Olalekan Ajalaagbo t/as King Lekan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Lekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Olalekan Ajalaagbo t/as King Lekan
Producer
Timi Dre
Producer
Lyrics
Fine girl fire, come give me something
E get many tins wey I wan dey do for you
For you
All of my money I spend am, cos you be my boo
my baby boo
So let me know, what you want me to do for you, for you
Is all on you
Don’t be shy, just know you deserve Jimmy Choo, just choose
Is all on you
Baby wéré (wéré)
Dont waste time
Cos I wanna give you all my loving yea
Wéré (wéré)
Don’t waste time
Cos I wanna spend all of my money on ya
Girl what kind of trouble are you trying to cause with this body
See I no mind if you wanna carry my money and go
And right now me and you make we sharply comot for this party
Cos baby girl you know its time to rock and roll
Anything you want I go buy
The money dey my hand
So don’t be shy
Anybody mess with my baby it’s on sight
Baby shey you know say me I be bad guy
Just because you’re pretty you get Tom Ford
Lemme take you to my city, to eat jollof
Girl I wanna do things to your body on God
Girl I wanna give you all my loving of course
Baby wéré (wéré)
Don't waste time
Cos I wanna give you all my loving yea
Wéré (wéré)
Don’t waste time
Cos I wanna spend all of my money on ya
Ayayaya
Wo’n ko to di saya
What do you desire
Omoge Fire
Ayayaya
Wo’n ko to di saya
What do you desire
Omoge Fire
Baby were (were)
Don't waste time
Cos I wanna give you all my loving yea
Were (were)
Don’t waste time
Cos I wanna spend all of my money on ya
Written by: Olalekan Ajalaagbo t/as King Lekan