Upcoming Concerts for Basketmouth, Shatta Wale & Bayanni
Top Songs By Basketmouth
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Basketmouth
Performer
Shatta Wale
Performer
Bayanni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Composer
Abimbola Oladokun
Composer
Bright Okpocha
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Duktor Sett
Producer
Lyrics
[Intro]
Yan me, yan me.
Basket
Doctor
[Verse 1]
Many things they sup wey they burst my brain
Me I no dey hear anything dem say
Steady in my zone every night and day
If you no give money, I go contemplate
Contemplate, I dey run my race
If your kelle calling me, I'm on my way
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oh
[Chorus]
If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am
Say they want ball me, they want ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes oh, me I no fit shout
Nobody holy no oh
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oh
[Bridge]
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
[Verse 2]
What's 'pon that skin?
Forever thing
You know my thing, we dey run that thing
Me I run the streets, dan ka gan thing
I no complain like a gunman thing
On topp'o dem, man I fly like man ah helicopter
Mind my business, that's how the soldier
Drop another big sound louder than dem bonka
Gyal demma bounce to me beat
Nyame (Nyame)
Nyame (Nyame)
Wodɔ soronko Nyame (Nyame)
Mate (Mate)
Mate (Mate)
Talk your talk oo yɛnte uuu
[Chorus]
If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am
Say they want ball me, they want ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes oh, me I no fit shout
Nobody holy no oh
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oh
[Outro]
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
Oh-oh-oh oh oh oh oh oh
Written by: Abimbola Oladokun, Bright Okpocha, Charles Nii Armah Mensah