Lyrics
[Verse 1]
Give them!
Yay, yay, yay
Yay, yay, yay
[Verse 2]
You know say I be bad man, pretty little shy girl
Baby girl, come make we fuck
And baby girl, your body sweet and girl, your body decent
Cyan nobody style pon you no
Cyan nobody style pon mi baby girl
[Verse 3]
When I, when I, when I, when I, when I, when I
Look at you my temperature raise and it's a happy day
When I when I call am, no matter the weather
She never dey delay eh
She never dey like picture, she never dey like photo
She just dey love the play
Take my money and go, pussy medicine, ɛyɛ me dɛ o
[Verse 4]
Every night a twilight, she a never put on clothes
See the drip e no be free, wey e no be la borrow
Ride pon mi cocky better, to strike a pose
Pop champagne feel my love, make I hear the kpo
Baby ɛyɛ a, mɛn gyegye me o wonkoa na medɔ o
The only woman wey dey do me, wey make I trust
Fuck you in the morning make your body my temple
Kiss you and love you, no eeny miny moe
Who talk say I dey lie, ekɛ bo baa ya gblã mli
Ɔdɔ a me wɔ ma wo no yɛ soronko
Everyday we smoke, can you see it in my eyes?
Everyday we tear on God
Ibi way from ghetto wey we start dey rush o
Make you never worry, nyame na ɛhwɛ nipa o
And ibi way from ghetto wey we start dey rush o
Make you never worry, nyame na ɛhwɛ nipa o
[Verse 5]
You know say I be bad man, pretty little shy girl
Baby girl, come make we fuck
And baby girl, your body sweet and girl, your body decent
Cyan no girl style pon you no
[Verse 6]
When I, when I, when I, when I, when I, when I
Look at you my temperature raise and it's a happy day
When I when I call am, no matter the weather
She never dey delay eh
She never dey like picture, she never dey like photo
She just dey love the play
Take my money and go, pussy medicine, ɛyɛ me dɛ o
[Verse 7]
You know say I be bad man, pretty little shy girl
Baby girl, come make we fuck
And baby girl, your body sweet and girl, your body decent
Cyan nobody style pon you no
Written by: Paul Nii Amu Andrew Darko, Peace Emmanuel Oredope