Music Video

Ghana Jollof (feat. Falz & Kwabena Kwabena)
Watch Ghana Jollof (feat. Falz & Kwabena Kwabena) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Basketmouth
Basketmouth
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bright Okpocha
Bright Okpocha
Songwriter
Savior Eni Ezeoke
Savior Eni Ezeoke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
George Adu
George Adu
Producer
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Producer
Savior Eni
Savior Eni
Producer
Jerry David Pam
Jerry David Pam
Producer
Savior Eni Ezeoke
Savior Eni Ezeoke
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Asiko oo
Eh eh
Basket
Ahnahn ahnahn
Eh eh
[Chorus]
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof, Ghana jollof, jollof
[Verse 2]
Duktor
[Verse 3]
Mekɔɔ bɛɛbi
Yaanom menbɔ din
Mehyiaa ɔbaa bi
Me busaa ne din
Ɔse Adwubi
Osi pi si ta
Neho yɛ akɔnɔ paa
She be my Ghana jollof eh
[Verse 4]
My Asiko darling
Asiko baby
Mente ne ho gyae oo
Akɔdaa kitiwaa bi
She tickle me fancy
She be Ghana jollof ehh
[Chorus]
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof, Ghana jollof, jollof
[Verse 5]
My brother see the Ghana jollof wey I chop fuck up my brain
Wey she give me for that early momo quarter to eight
I tell am I no really dey starve cover the plate
Me wey never dey taste but I dey salivate
The thing dey hot
The thing dey jake
No be say the pepper full am too much but e dey cake
Abeg what be the kind spices
What be the mix
Na the thing wey dey my mind like dis
Pour me the drink
[Verse 6]
She dey kill my focus
The container bogus
Customer service mehn
Dem for give am bonus
The way she kon place am for table
My coordination unstable
Na combination of vex and some finesse
And when I go put am for mouth
The wey she scream wey e loud
Then now she's holding my chest
Keep going yes!
What you dey do today, it's Friday
I get another place if your man dey
[Chorus]
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof
Ghana jollof eh eh eh
Ghana jollof, Ghana jollof, jollof, jollof
Written by: Bright Okpocha, Savior Eni Ezeoke
instagramSharePathic_arrow_out