Music Video

Olamide, Rema - Mukulu (Official Visualizer) ft. Rema
Watch Olamide, Rema - Mukulu (Official Visualizer) ft. Rema on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olamide
Olamide
Vocals
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alex Lustig
Alex Lustig
Producer
LNK
LNK
Producer
niketaz
niketaz
Producer
Jaycen Joshua
Jaycen Joshua
Mixing Engineer
Mike Seaberg
Mike Seaberg
Mixing Engineer

Lyrics

[Chorus]
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh
[Verse 1]
Been a long time weh you see a real G
Weh go hold you down and know you off your feet
Ọmọtena I love you can't you see
E be me weh de yan is not the Hennessy
[Verse 2]
The way you sangalow the other day
How's a man gonna try n look the other way?
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to ṣalaye o
[Verse 3]
Ki lo fẹ? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbe mi de'bẹ mo ma le lulu bẹ
[Verse 4]
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the ghenghen
[Chorus]
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah, woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh
[Verse 5]
You go call me ole ajibole
The way i skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbe ọmọ lọ
[Verse 6]
Oya Abella danger with the tataṣe
This your body too spicy like ayamaṣe
Know you want something new and not the cliche
Oya Kashe come n defend your cachet
No do garaje
[Verse 7]
Ki lo fẹ? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbe mi de'bẹ mo ma le lulu bẹ
[Verse 8]
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the ghenghen
[Chorus]
You sabi Wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah, woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh
Written by: ., Alexander Lustig, Divine Ikubor, Olamide Adedeji
instagramSharePathic_arrow_out