Music Video

Upcoming Concerts for Adekunle Gold

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
Peter Kelvin Amba Udoma
Peter Kelvin Amba Udoma
Songwriter
Keven Wolfsohn
Keven Wolfsohn
Songwriter
Paul Goller
Paul Goller
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TheElements
TheElements
Producer
Kel P
Kel P
Co-Producer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer
Harry Chaplin
Harry Chaplin
Immersive Mixing Engineer
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Recording Engineer

Lyrics

[Intro]
Itʼs Kel P Vibes
[Verse 1]
Ki lo fẹ ọmọge?
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan
[Verse 2]
See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Ọmọ ja, ja, ja, ko ma lera o
Ọmọ pesin go kpai
If dem come for my baby walahi
[Verse 3]
Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you
[Chorus]
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking
[Verse 4]
Ten milliʼ for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don’t want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)
[Verse 5]
There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here cos I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw
[Verse 6]
Ṣo da bayii?
Baby ma jẹ n sunta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2:00 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jọ, jọ, jọ
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my
[Chorus]
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya
[Outro]
Dey outside
No offside
Still your guy
Ṣo da bayii?
Dey outside
Written by: Adekunle Kosoko, Kelvin Peters, Keven Wolfsohn, Paul Goller, Peter Kelvin Amba Udoma
instagramSharePathic_arrow_out