Music Video

DJ Tunez - PAMI (Official Audio) ft. Wizkid, Adekunle Gold, Omah Lay
Watch DJ Tunez - PAMI (Official Audio) ft. Wizkid, Adekunle Gold, Omah Lay on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ Tunez
DJ Tunez
DJ
COMPOSITION & LYRICS
Wizkid
Wizkid
Songwriter
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Songwriter
Omah Lay
Omah Lay
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Tunez
DJ Tunez
Producer
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Lyrics

[Intro]
Pami ehh
Pami wowuu oh
[Verse 1]
Pami, Pami, oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh, hm hmm
Because me I no get time, Pami oh hm hmm
Baby don't kill my vibe, Pami oh
[Verse 2]
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
If you do am make we surfree now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)
[Verse 3]
Ebelebe oh (Woowuwoh)
Say your love is so insane oh (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time, oh
Dem no fit quench our flame, oh
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things
That you dey make me do now
[Verse 4]
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh baby
Baby girl, I don be you now, go shawty
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
[Verse 5]
Pami, Pami, Pami, Pami (Whoa)
O fe Pami, Pami, Pami, Pami, oh (Whoa)
O Pami, Pami, Pami, Pami
O fe Pami, Pami, Pami
[Verse 6]
Mesaynosayno
Somebody call the po-po (Po-po)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the po-po on my baby oh
One man down on the love highway (Oh no)
[Verse 7]
Kini ma shey oh, omo dudu fe Pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po (Po-po)
This love e go make me commit oh
My baby, oh, do me tender olomi oh my
[Verse 8]
Pami, Pami, Pami, Pami
O fe Pami, Pami, Pami, Pami (AG baby is your baby)
O Pami, Pami, Pami, Pami
O fe Pami, Pami, Pami
[Verse 9]
Melatonin overdose
One shot polly, I have to blow
I get high when my life is low
'Cause up there it just feels like home
Everywhere marama oh
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe, oh
You can't kill my vibe
[Verse 10]
Pami Pami
Only Wizzy baby be your daddy oh
Daddy oh hm hmm
Because me I no get time, Pami, oh
Baby don't kill my vibe, Pami, oh
Written by: Adekunle Gold, Omah Lay, Wizkid
instagramSharePathic_arrow_out