Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Valvin
Performer
BNXN
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Valvin
Composer
BNXN
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Marz
Producer
Lyrics
Every, every, every, every, every day
I'm making money, chilling in my way
I know people calling, all of them are fake
They call me highway, when the money dey
All the men dem say, "Hallellujah"
'Cause we came from Prince Perula
All the boys want stop, take my mula
Dem no go gree me down to a loser
I'm feeling scable
Me, I shall never no go pretend
Anything you do don depend
When you strike, I'll kuku defend
We will keep shining till the end, ah
Call me now, I'm Valvin
Rep now, no forming
On the move, no dulling
Make your life feel free, no stalling
So as you dey worry, worry
Make you do two thing when to party, party
'Cause problem no dey too finish for this side
You for live life, make you no dey think twice
As you dey worry, worry
Make you boo two thing when to party, party
As problem no dey too finish for this side
Oga, you for live life, make you no dey think twice
As you dey worry, worry
Have you done the rough alone?
Reason why I sing the song, that was like to sing along
Just to make my money long
I'ma do it just to ball
My head is fucking hot
0-200-all
I came with my team and all
And the vibing put me on
To the one who should give 'em one
Then, I put it on a song
Me, I shall never no go pretend
Anything you do don depend
When you strike, I'll kuku defend
We will keep shining till the end, ah
Call me now, I'm Valvin
Rep now, jo for me
On the move, no dulling
Make your life feel free, no stalling
So, as you dey worry, worry
Make you boo two thing when to party, party
'Cause problem no dey too finish for this side
You for live life, make you no dey think twice
As you dey worry, worry
Make you boo two thing when to party, party
As problem no dey too finish for this side
Oga, you for live life, make you no dey think twice
As you dey worry, worry
All these big time girls, dem follow me
Na dem say na guy man quality
Ke, ke, padipa, follow me
Pe, pe, padipa, killing me
And this, the beat pass killing me
Written by: BNXN, Valvin