Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Magnito
Magnito
Vocals
Snr Morris
Snr Morris
Vocals
Wizzy Flon
Wizzy Flon
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Magnito
Magnito
Songwriter
Snr Morris
Snr Morris
Songwriter
Wizzy Flon
Wizzy Flon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
J Pizzle
J Pizzle
Producer

Lyrics

[Intro]
See, ehn
You and I know say since when dem try colonize us for this Africa
We never benefit from any of those countries
You and I know say the country wey we dey benefit from as a Nigerian youths
Na Canada
Canada, Canada, Canada
[Chorus]
Na Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Canada
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Ca-Ca, fresh
[Chorus]
Big brother kanagang
Cross River, Calabar
Nollywood, Isakaba
Magnito dey ball like say na me be Alaba
Kuɗin ne, kana da
Backward galala
Big waist, caravan
Magnito too fly like tantabara
[Verse 1]
Okay na so, na so them dey give me beat
If I pull up on the streets dem dey give me hit
Order rice, give me meat
Give me head, give me teeth
Give me chair, give me sit
Give me maths, give me cheat
Get belle, give me kids
Rolls-Royce, give me keys
[Chorus]
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada
Cana, Canada, Cana, ca-ca
[Verse 2]
Yeah, yeah, yeah
Roll one straight to Canada (Sharp)
And we dey ball like we be Alaba
Made love to my girl, I was smoking Canadian loud
So I had a Canadian baby
So when I'm working, fuck you, pay me
And to the girls wey dey try to play me
For the times when I show you emotions, I swear no be me na pomo
[Outro]
Na Canada
Cana, Canada, Cana, Canada, Cana, Canada
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada, Cana, Canada, Cana, Ca-Ca
Written by: Magnito, Olamide Adedeji, Snr Morris, Wizzy Flon
instagramSharePathic_arrow_out