Featured In
Top Songs By Poco Lee
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Poco Lee
Vocals
Hotkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Poco Lee
Songwriter
Hotkid
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Producer X
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen
Izz Gone! Yo X
[Verse 2]
Otilo (Yo X)
E don go
Oya sope Otilo
No traces
Sheeesh
[Verse 3]
Otilo
They don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
They don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
They don dey carry me dey go where I no know
[Verse 4]
I can feel this vibration right in my head
E wan injure me
Escala gba gba go
Never believe when they say they gat you wo paro ni
Hmmmm coz I go high I go party till the night
Omo where my Hennessy o
We in the club all my people don dey (Shhh)
You can feel the energy o
[Verse 5]
Ah oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Izz Gone
Ah oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Ah ah
[Verse 6]
They beef me I no talk
They get squad I get God
They wan test run me I no fall
They don set trap o I no fall
Wonti mo mi le every city
Mo fun wan leg over mo yi won 360
Awon lo cele awa ni celebrity
Phone on dnd my **** I dey busy
[Verse 7]
Hmmmm coz I go high I go party till the night
Omo where my Hennessy o
Omo where my Hennessy o
We in the club all my people don dey (Shhhh)
You can feel the energy oo
[Verse 8]
Ah oya sope otilo
See wahala o, see wahala o
E don go see wahala o, see wahala o
Oya sope otilo
[Verse 9]
It's **** gone you can't find it
Shhh! oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
[Verse 10]
Ah oya sope otilo
Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen
E don go
Izz Gone (Oya sope otilo)
[Verse 11]
Ah
Oya sope otilo
No traces, e don go
Shhh oya sope otilo
Dey don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know
[Verse 12]
Izz going (Otilo)
Izz gone
Otilo you can't find it
It's gone like a thief in the night, No traces
Yo X
Let's go
Otilo
Written by: Adeola Moshood, Hotkid, Lawal Abdulraqeeb, Poco Lee, Producer X, Stephanas Boman