Credits

PERFORMING ARTISTS
Dremo
Dremo
Performer
Jerry Shaffer
Jerry Shaffer
Performer
DJ Yk Mule
DJ Yk Mule
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aboriomoh Femi Raymond
Aboriomoh Femi Raymond
Songwriter
Adibe Jerry Onyedikachi
Adibe Jerry Onyedikachi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Smeez
Smeez
Producer
D3an
D3an
Producer
Weird Dreams
Weird Dreams
Producer

Lyrics

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us
Fine girls , na hin dey beside us
Anu, Dami , Ogechi , Doyin
Azul, casami, 42 izzgoing
When I'm drunk i like to dey catch fun
I'm handsome I want a 5 some
Help me tell person
tell person
To tell person
Na enjoyment I like
I no kill person x2
Help me tell person
To tell person
Sey na woman I like I no kill person
Idi gba gba
Omo yi fun fact
I can't front I love back
She Dey another table but I want her contact
Oneil I don Shaq
Mo ti moti yo
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I'm the baker
Written by: Aboriomoh Femi Raymond, Adibe Jerry Onyedikachi
instagramSharePathic_arrow_out