Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rord kelly
Rord kelly
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anih Elijah
Anih Elijah
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Rord
Onwelọ
Kelly bad man
Ussss
Ugh
Woh
[Verse 1]
I get a story
My name na Kelly
Anybody wey know me well go know say I like money
Nne anyị bụ Mary
Make e happen early
If e no happen, I fit go do blood money
See
Wicked uncles, ha bụ ndị arụlụ ala
Ha fụ na ike ha ka nke gị, ha ga-achọ ịnalụ gị ana
Ụfọdụ a na-emegbu gị, wee na-asị nọ omenana
Nwanne, gaa bute ike, kponye obodo, golo ala
[Chorus]
Maria dị nsọ
Nne nke Chukwu
Yọbara anyị ndị gị ayịyọ
Kịta ma na ọnwụ anyị
[Chorus]
Maria dị nsọ
Nne nke Chukwu
Yọbara anyị ndị gị ayịyọ
Kịta ma na ọnwụ anyị
[Verse 2]
See, credit alert, western union no go bad
I want the kind dollar wey go fit full Echolac
I no fear to die, but my fear na to ever lack
Senior man check am, shey you know say e no go bad?
[Verse 3]
I get a dream, dream of buying 'Benz
Dream of pulling in a convoy with all my mens
As we dey hustle, no give up, no relent
Ogbe gees wey dey for Lag' sample na Sholex
My gun dey for boot
If you run I shoot
Anything about money making, I dey for the mood
Ọọ maka na m dị cool
Me, I no be fool
I'm born to win, ****, I can never lose
Ụmụogbe dey hutsle, you dey there dey wear ballet
If you show muscle, ****, I go bring machete
Tell am make e know, "Igbo no dey for market"
Me I no dey lie, go ask my guy Japhet
If you ask me what's up, I go say, "I dey on a low"
You know the reason why? Popo they full for my zone
Any small thing they go ask for your phone
If you come get cashapp, ****, you are a yahoo
[Chorus]
Maria dị nsọ
Nne nke Chukwu
Yọbara anyị ndị gị ayịyọ
Kịta ma na ọnwụ anyị
[Chorus]
Maria dị nsọ
Nne nke Chukwu
Yọbara anyị ndị gị ayịyọ
Kịta ma na ọnwụ anyị
[Outro]
Rord
Paper Chaser
Written by: Anih Elijah
instagramSharePathic_arrow_out