Top Songs By Alexo koko
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Alexo koko
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jeriq
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Kokoboy! Lexo!
Ogbe! Iyoo!
[PreChorus]
Baba God, Baba
Bless this audio money
Make e turn to video oh
Biko, nye m ego
Oh, Chineke, Chineke
Bless this empty bank account oh
Make money full it oh
Owo mi da?
As you see me now
I wan make am
I wan chop life
Baba, bless me now
Make my mama smile
Make dem feel me now
[Chorus]
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego, nye m ego
[Verse 1]
Our father in heaven
Otito dịlị afa Gị
Anyị na-ekwu maka Gị from Onitsha to Galilee
Abụ m apostle ị na-ekpuchi from ndị Pharisee
Ọbala making money, dịkwa n'ime my family
Nye m ego, nye m ego, no more borrow-borrow
N'ime ogbete, adịlọ elekwa pure water na barrow
Shooting ka arrow, killing ka subzero
Abụ m a superhero that came from superzero
Agbalụgo m slippers, ejilọ m egbe, eji m cutlass
To go find where una dey see this money
If I see am, m jee kwụọ ụgwọ Ferrari
[PreChorus]
Baba God, Baba
Bless this audio money
Make e turn to video oh
Biko, nye m ego
Oh, Chineke, Chineke
Bless this empty bank account oh
Make money full it oh
Owo mi da?
As you see me now
I wan make am
I wan chop life
Baba, bless me now
Make my mama smile
Make dem feel me now
[Chorus]
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego, nye m ego
[Verse 2]
Nna anyị bi n'enuigwe
Hallowed be thy name
Zazienụ anyị ekpere ka anyị bute ike ka Dangote
I no need much, 10 million Euros dịkwa okay
I wanna dey alright, ife ọbụna m chọlụ, m gote
I pray for long life, I no wan die for young age
Make my enemies dey look like say I dey for show case
Forward ever backward, mba, I no dey look person face
Chineke izanụ m ekpere a, ọ ga-adịkwa okay
Million and billion go good for my body
Na why I dey grind steady, make I bless my mummy
Making money, steady balling, adịị m eme ife honey
Abụ m an Igbo boy, so, I no sey joke with money
[PreChorus]
Baba God, Baba
Bless this audio money
Make e turn to video oh
Biko, nye m ego
Oh, Chineke, Chineke
Bless this empty bank account oh
Make money full it oh
Owo mi da?
As you see me now
I wan make am
I wan chop life
Baba, bless me now
Make my mama smile
Make dem feel me now
[Chorus]
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego
Oh, Chineke, nye m ego
Oh, biko, Nna, nye m ego, nye m ego
Written by: Alexo and jeriq