Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Baba Rex
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ajah Christopher Chike
Composer
Lyrics
Hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm
(Problem) hmmm
Tell me, what is it you want make I do
Spend two milli on you
Mechanic wey dey turn mumu, oh no
Oh my Cherri, which kind gbege be this
I don't normally do like this (normally do like this)
No this cannot be me
But I can get used to this
Spend my raba, raba, raba, raba eh
Oh, you can call me Osas, Oga Osas (spend my)
Spend my raba, raba, raba, raba eh
Oh, you can call me Osas, Oga Osas, hello my baby
Na only woman wey fit to calm me
Go dey make me dey busy body, oh
Woman and good palm wine
Mechanic wey dey turn mumu
Give me woman wey fit to calm me
Wey go dey make me dey busy body, oh
Woman and good palm wine
Mechanic wey dey turn mumu
Na only woman wey fit to calm me
Go dey make me dey busy body oh
Woman and good palm wine
Mechanic wey dey turn mumu
Give me woman wey fit to calm me
Wey go dey make me dey busy body oh
Woman and good palm wine
Mechanic wey dey turn mumu
On a daily, daily
Where I wan' dey see my baby? (baby)
Give her chicken and bayleys
Watin I fit do for the baby o
Wey go fit to ginger the soco
(Na where woman dey I dey want go)
(I no dey go where no get baby o)
I am ready
Make I be your sugar daddy
(And if I no get money I go borrow)
(I go make sure say I spend the money o)
For my baby
Leave am make she chop away
Spend my raba raba raba raba eh
Oh, you can call me Osas, Oga Osas (you can call me, you can call me)
Spend my raba, raba, raba, raba eh
Oh, you can call me Osas, Oga Osas, hello my baby
Na only woman wey fit to calm me (only woman, only woman)
Go dey make me dey busy body, oh (only woman, oh no)
Woman and good palm wine
Mechanic wey dey turn mumu
Give me woman wey fit to calm me
Wey go dey make me dey busy body, oh
Woman and good palm wine
Woman and good palm wine
Na only woman wey fit to calm me
Go dey make me dey busy body, oh
Woman and good palm wine
Give me woman wey fit to calm me
Wey go dey make me dey busy body, oh
Woman and good palm wine
(Hello, ah-ahn)
(What's your name?)
(Princes, princes? what a nice name)
(Thank you ah, hello?)
Written by: Ajah Christopher Chike