Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Zlatan
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omoniyi Temidayo Raphael
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Niphkeys
Producer

Lyrics

[Intro]
(Niphkeys)
Top boy
Kapaichumarimaichupako
[PreChorus]
Ahn, o ya
Say, wetin you want?
She say "she want love" (Ki lo wi?)
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh (Ki lo sọ?), sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "she want love" (What love?)
"Love without money?" (Money)
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
[Chorus]
Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le ṣaka (Ko ṣaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara
(Ki lowi?)
[Verse 1]
Ahn-ahn, o ya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash
Shoppеr wey no like the Gucci
Say, tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
[Verse 2]
Uhn, say, say
I just wanna ball, I just wanna flex
Live my best life, zero tolerance for stress
She say "money for hand, her back for ground"
O ya, where your aza?, make I spoil your account
Jẹ ki n f'owo ba e ṣere, my baby, my baby
Gbenu sibibayi, jẹ'a jete, jẹ'a jete
Before you kala, guy, ready do soapy
Na all girls like money, dem be like OG
She be saying "she want love"
She wants care
She wan cuddle with money on top"
E mi ika, mo fun jẹ
Repete, with jara on top
[PreChorus]
Uhn, o ya, say, wetin you want?
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
[Chorus]
Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le ṣaka (Ko ṣaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (Ayii)
(Ki lo wi?)
(Jẹ o mọ, jẹ o mọ)
(Astala, astala)
[Outro]
(Tell me who no like better things)
(Motor wey no like mechanic)
(Snitch we no like dey cash)
(Shopper wey no like the Gucci)
(Timi Jay on the track)
Written by: Omoniyi Temidayo Raphael
instagramSharePathic_arrow_out