Top Songs By Wizkid
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
Uzezi Oniko
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
I get girl for my yard wey get big big baka wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things I need, ah hahn hahn
I get one wey dey make me feel nice, she slow dance I no fit leave am girl
I get one wey one give me kids and leave ah hahn hahn
[Chorus]
But my gbẹdu is final
Wizzy baby, Baba-Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final, ay yeh
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba-Nla
Say my gbẹdu is final
When me drop, everybody no dey tire, ay yeh
[Verse 2]
All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music, dem dey show me love
Girls wanna touch, wanna love, they want the loving
You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me, I don dey chop life, eh
[Verse 3]
But my gbẹdu is final
The girls dem like wear designer
Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
When the gbẹdu drop for club, it's final oh oh
[Verse 4]
My girl dey make me lose my mind eh
Written by: Wizkid