Top Songs By Peruzzi
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Peruzzi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dante
Producer
Lyrics
[Intro]
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[Verse 1]
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
'Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that's on period
[PreChorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey, sotey, sotey other boys dem hoping, boya (Boya)
You get something for them (Nothing, nothing for them)
(How)
[Chorus]
This thing wey you carry for section don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section don cause hypertension
Hypertension yeh
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[Bridge]
Mami what you working with (What you working with)
Oh baby show me working
Show me working, show me working
[Verse 2]
See person figure
Man dem wan figure your body (Your body)
Ọmọ make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)
[PreChorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey, sotey, sotey other boys dem hoping, boya (Boya)
You get something for them (Nothing, nothing for them)
[Chorus]
This thing wey you carry for section don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section don cause hypertension
Hypertension yeh
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
Written by: David Okiti, Tobechukwu Victor Okoh