Top Songs By Reeplay
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter
ojogwu tochukwu gbubemi
Songwriter
Lyrics
[PreChorus]
Reeplay
First off I'm sorry
Nah I’m not sorry
I'm so unapologetic like yes na me run am and I'm not sorry ah
[Chorus]
Solid
Ten toes I dey solid
I still no dey send anybody
But the people wey been dey for me
[PreChorus]
I’m sorry
No I’m not sorry
I'm so unapologetic like yes, na me run am and I'm not sorry
[Chorus]
Solid
Ten toes I dey solid
I still no dey send anybody
But the people wey been dey for me
[Verse 1]
If e be say you be person wey don sabi me from time
You go see say levels don change, I don up my grind
People wey be doubting Thomas call us new comers
Say we no get compass
Done dey follow us bumper to bumper
Dey disturb my line
Ah
[Verse 2]
See my brother life no be rush o, na turn by turn
But e no mean say make you cross leg o dey chop your corn
Ha
Middle finger to you if I did you wrong
Na you cause am o, no take am to heart
No be like that
[PreChorus]
First off I'm sorry
Nah I’m not sorry
I’m so unapologetic like yes
Na me run am and I’m not sorry ah
[Chorus]
Solid
Ten toes I dey solid
I still no dey send anybody
But the people wey been dey for me
I'm sorry, no I'm not sorry
I'm so unapologetic like yes na me run am and I'm not sorry
[Chorus]
Solid
Ten toes I dey solid
I still no dey send anybody
But the people wey been dey for me
[Verse 3]
Sully
Yes na me kill Jamie dug am
Odumodu black REEPLAY
Na the combo they fear they can't even check it
Stop it (die it)
You can’t even cock it (leave it)
Your own na awka
My own na stainless
They can’t even dodge it
Pork nosers
[Verse 4]
Wan dey spoil my show
Promoters know they need my flow
We don blow so the bag must stroll
Waka
Touch all the bros on code
I'm a physical don with a diligent bro
Gustavo no dey pity these hoes
We don beg am make e visit their post
But e no gree soccer boot gum in toes
[Outro]
Selina tested Selina tested (tallest)
I am, aha ah, I can never be sorry (Solid)
I can never be pleading
On my knees I go dug you
I go descend on your papa
Written by: Jibril Adeiza Omaki, ojogwu tochukwu gbubemi