Lyrics

My belle oh, my head o
My belle, my belle
My head oh
My belle oh, my head oh
My belle, my belle
My head oh
My belle oh, my head oh
My belle, my belle
My head oh
My belle oh, my head oh
My belle, my belle
My head oh
We came here to party, like we no send nobody
Yeah
One man army wey be like tsunami
Yeah
We came to party, we no send nobody
Yeah
One man army wey be like tsunami
Tami Ogolo, mi Ogolo
Mi of lo bade
Tami abati, mi abati, mi abati baba o
Tami Ogolo, mi Ogolo
Mi of lo bade
Tami abati, mi abati, mi abati baba o
Distinguished ladies and gentlemen
I carry Pami with one Heineken
Br-bring many men
Squadi with ten henene
Wait, Waiter
No go off gen
Please later
Play killing dem
Please
Burna boy and Zanku no go fit to tell me
When I don kprass dem dey flex
Dem be big Merry men
Seal Dilligence
Kowo sakpo
I dey spend silly Pence
Due diligence
I go buy many Benz
All my guys dey the cut
We scale many fence
Smoke any verse
Many people dey turn dey head when we falling the place
With kpo
I dey look them dem dey envy
Demma drink Swan and coke
We came here to party, like we no send nobody
We dey burn loud with stove
One man army wey be like tsunami
We came to party, like we no send nobody
Yeah, one man army wey be like tsunami, yeah
I no go fit invite una come my party, make una no shayo
Kai daka san komai
All of una must shayo
This country nawa o, you get money you be barawo
Na-na-na gaji my padi from time I dey hustle for d bag o
Tami Ogolo, mi Ogolo
Mi of lo bade
Tami abati, mi abati, mi abati baba o
Tami Ogolo, mi Ogolo
Mi of lo bade
Tami abati, mi abati, mi abati baba o
We came to party, like we no send nobody
Yeah, one man army wey be like tsunami, yeah
We came to party, like we no send nobody
Yeah, one man army wey be like tsunami, yeah
Written by: Rapheal Oghenekaro Edafenya, ojogwu tochukwu gbubemi
instagramSharePathic_arrow_out