Featured In
Top Songs By Ajebo Hustlers
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Performer
Knowledge
Vocals
Piego
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
George Dandeson
Songwriter
Precious Isaiah
Songwriter
Akaeze Azuka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayzed
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Oh no no no no no
Reminiscing on the night you gave me gently
Tai Chi on the bed, you gave me Jet Li
Girl, I really want to tell you 'cause I can see
Na angle 90 wey you give me, girl, I can't think nah
In my mind, baby girl, you're long gone
When I miss you then you should know that I'm bored
Bored
Dey killi me slow
Lowww
Low wu wu wu wu
[Verse 2]
I was searching for love unfortunately
You made your way to my head, you wan dissect me
Lure me down to your heart, you wan arrest me
Spite me up to the core indirectly
All I gave you was love so why you hate me
Push badman to the floor, you wan sedate me
Someone come through the door, somebody save me
Oh no no no no no
[Verse 3]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 4]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 5]
Tolani you see eh
You dey make me reminisce like ibile
Those days she dey tell me to fimile
If you know how e dey be eh
I was ready to enter kiri kiri eh
Till I find out say na triangular compass
The barney give me eh
Ela
She dey form activity but she dey chop eba
She dey tell me no be beans and if it's not ewa
She's like whatever
I'm like sera sera
She's fine o fuwa sewa
[Verse 6]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 7]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 8]
She dey put me for sukus
She dey use me catch cruise
Abi na wetin she smoke or she booze
When dey make her she dey snooze
On a manchi wey doings dey ooze
Them been tell me say the barney loose
[Verse 9]
Tinuke I want to know where you're going when you're out the door
Would you pick the phone when I dey call
Girlie I want to know
No dey dull me girlie give me love
No dull e give me some more
[Verse 10]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 11]
I ge gbum madu
Tinuke I ge gbum madu
If we marry I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
Written by: Akaeze Azuka, George Dandeson, Precious Isaiah