Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
KWEKU PEE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
derrick phidel aditeye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Swaty Beat
Producer
Lyrics
[Intro]
If you no feel my vibe baby you should let me go
Cus adon kolo
Cus you are my woman
My superwoman
And anything you dey do dey borst my brain
[Verse 1]
Baby wait
Cus have been texting you calling you every night and day
Every night and day
I cannot relate
Mixed feelings you put up dey borst my brain
Cus I never cross your lane
[PreChorus]
Cus you are woman
My superwoman
And anything you dey do borst my brain
Cus you are woman
My African woman
And anything you dey do borst my brain
[Chorus]
You should let me know
If you no feel my vibe, baby you should let me go
Cus adon kolo
My baby you should let me know
If you no feel my vibe, baby you should let me go
Cus adon kolo
Na mese daadia anoma ee, bɛgye me letter kɔ ma ɔdɔ
And anything she dey do dey borst my brain
Na mese daadia anoma ee, bɛgye me letter kɔ ma ɔdɔ
And anything she dey do dey borst my brain
[Verse 2]
Baby girl you know I'm in love with the things you do (Things you do)
Sexy your body way they make I dey confused (Dey confused)
Anytime girl you need love call I they for you
Anytime anywhere
Cus you my superwoman I dey for yaaa
[PreChorus]
Cus you are woman
My superwoman
And anything you dey do borst my brain
Cus you are woman
My African woman
And anything you dey do borst my brain
[Chorus]
You should let me know
If you no feel my vibe, baby you should let me go
Cus adon kolo
My baby you should let me know
If you no feel my vibe, baby you should let me go
Cus adon kolo
Na mese daadia anoma ee, bɛgye me letter kɔ ma ɔdɔ
And anything she dey do dey borst my brain
Na mese daadia anoma ee, bɛgye me letter kɔ ma ɔdɔ
And anything she dey do dey borst my brain
Written by: derrick phidel aditeye